Β̣̣̥ε̲̣̣̣̥ your self.....
E get this particular restaurant wey I dey chop for V.I, e get one white man wey dey always come
chop there too. Any time dis white man chop finish he go
shout "HEY", so I wonder wetin dey make am shout, I decide to chop wetin the white man dey
always chop so maybe me self go
shout too. When I reach the restaurant last week friday, I
order wetin the man dey chop. Dem tell me say na chicken and
red wine, so I chop am, but I no shout, I collect extra plate, but
still I no still shout. Na then I just vex ask for my bill. The waiter
tell me say one plate of chicken & red wine na N45,000 then the
extra plate na another N45,000 so all together na N90,000. na then I com shout the one wey pas the OYINbo OWn Ö°˚˚˚.
heyyyyyyyyy!
heyyyyyyyyyyyy!!!
Heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy!!
No comments:
Post a Comment